Business don return as shops open for Port Harcourt Mall after di explosion wey happun dia on Wednesday evening. Wen BBC Pidgin visit di Mall, some police pipo bin dey for di area dey do some ...